KapHubNews

See The Tori Wey Kunle Afolayan Talk in Him Interview with BBC News Pidgin and BBC News

“Wetin bin dey happun be say… we sign deal wit Netflix to do three feature films. Dis for me dey very encouraging and again, e make me hapi. E make me hapi because say all these fllms na we go choose the story way we wan tell, na we go even put di pipo wey we wan put inside, na we go chose the people wey we wan work with… Me I feel say na win win for everybody…”

This na among the things wey Mr Afolayan talk for him interview with BBC News Pidgin. We wan make you hear this tori, so abeg watch the video way we don put for here:

https://www.instagram.com/tv/CMhXuOXHiN0/?igshid=ykfqdef9pm2h

Let’s switch back to English now… for the culture 😁.

In another insightful podcast interview, Alan Kasujja sits with Kunle Afolayan alongside other great African filmmakers to discuss if Netflix stands as a lifeline for the films in Africa.

Mr Afolayan said:

“Before Netflix came, Nigerian films already dominated the whole continent. Nigeria has a huge population and (Netflix) wants subscribers and subscriptions… I feel doing your thing in your area, no matter how local it is, and putting in every effort, at some point, somebody will see it and would see that what you are doing is phenomenal. You never can tell where you would get to next.”

Listen and enjoy:

click (HERE) to listen

248 Comments

Post a comment